[Lyric] T Dollar – Ologo Forever || Lyric

T-Dollar-Ologo-Forever-1

T DOLLAR – OLOGO FOREVER [LYRIC]

Written By Babalola Samuel Ayomide

Listen and download T Dollar – Ologo Forever Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

Yaa

Weytin I wam talk no get option…

Eyoo

Olololo (x2)

As a small boy work, nobody dey for the boy

I dey try hard because family go chop

E no easy at all but I dey push am with my confidence

Iya nbe baba ja ticket

And enough tin but family first

No forget me abeg because e don hard for my guidance

Dey don dry their best abeg

As e won be aya won ja

Because e no dey for the standard form

Dey dey wait igba ti ayi a gbo

And no be say I gallant gan

Yo!

I dey do my things on God

Bad energy comot

Kini mo fe so na?

Na to pray to God

Pray to God make I get for sure

And it’s not by force

Baba God nikan lo le so

Yo oo

But if I no get today,

Weytin I gain ooooo

Family dey wait

Won ni kin ma lo sun le

Pe kin dide

I no fit dey wait ……

E yoo

Mio le sun never ooo

Ologo forever lemi oo

It can only get better o

Mi o le se illegal o

Never say never o

Listen, say,

Awon ta ni ki won duro pe a ma hurt

Katapot ni won faya sodo wa

Tori omo yen o gara tan

Na why I dey pray to the Lord

Bamise je ko soft because to make am na by force

I no do competition with anybody fu anybody

Mi o gbe se fuu anybody

E ma wo be telotobis

I no dey underrate anybody asin anybody

Olore le je anybody

As you dey work ko ma, ko ma chop, ko ma sub, ko ma nurse, mase plus o mu brother man

As e dey hot o, na sun leave dem, ki won ma wonder bi iwo se kara tan awon ni customer,

If you get believe e go set …. Ha

I repeat e go set

Iwo fi won le ki won na vex

Awon lo mo nkan I ….

If I no get today,

Weytin I gain ooooo

Family dey wait

Won ni kin ma lo sun le

Pe kin dide

I no fit dey wait ……

E yoo

Mio le sun never ooo

Ologo forever lemi oooo

It can only get better o

Mi o le se illegal o

Never say never o

Aje On The Mix

Written By Babalola Samuel Ayomide

 

 

 

 

 

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*