Download Mp3 + Lyrics: Temiz Da Hiphop Prophet – Fvck Boiz

Temiz Da Hiphop Prophet Fvck Boiz Mp3 download 

Temiz da Hiphop Prophet popularly know with the slogan “Ah huu” is an unsigned artist who is very up and doing with his music ambition, after spicing his fans up with the two singles dropped within the interval of five months “OMG” and “SHAYO” now the “Ah huu” master has decided to unleash another soul nourishing sound again and he titled this one “FVCK BOIZ”. These Afro pop artist is the next big thing the Nigerian music industry should watch out for, for he as got all it takes.
Download and groove along with this melodious sound………

LYRICS 
Dem say we be Fvck Boiz, and
We agreed we are Fvck Boiz
Anytime we step in the place everybody go know, ” Won amo pe ade”
Say we no go do things fii ya fii the people to know, “Oshe oga Ade”
So Big Boiz don’t make noise, “We always do it on a low oh oh”
So why the hell dey gonna hate us? “We always working fii the Doe oh oh”
Say “T DOT” washere, hmmmmm washere,
Say “CHAMPION” washere, hmmmmm washere,
“SAMMY KUSH” washere, hmmmmm washere,
“J MONEY” washere, hmmmmm washere,
Let me hear say holla holla holla ah
Everybody know say ” Omi oma lota ah ah
We no sleeping working fii the Dollar ah
Even monkey “Mope inaki loga ah ah ah
Say we no dey the same school so we no fit dey the same class
Pure “He Goat” wey dey feed on bare grass
You no dey the scene o’boi you don cast
I like to dey slow I no like to dey fast
Oya womi dada shemi atie wa ninu mate?
Look my face, Ogebeni e be like you don dey craze!
Ah Eh! Ah Eh!! Say dem say we be Fvck Boiz
“Awa loye”
Ah Eh! Ah Eh!! Say dem say we be Fvck Boiz
“Won ni won pe”
Ah Eh! Ah Eh!! Say dem say we be Fvck Boiz
“Awa loye”
Ah Eh! Ah Eh!! we agreed we are Fvck Boiz
Eje Mi “CABO SPY” washere, hmmmmm washere,
“BARRY T” washere, hmmmmm washere,
“O-B-O” washere, hmmmmm washere,
“SCHOOL BOY” washere, hmmmmm washere,
Why you dey envy me because you no dey for my level?
Dey for your Square, ogbeni I dey for my Circle
You no want make I get food chop “Afi eyi tiwon ti je sheku”
You no want make I chop Fried Rice “Afi kin ma mu Garri lebu”
Kilo shele gan gan gan gan gan, kiloshele gan gan naa
Eni to mu Garri lebu nijo kini ana le pada di Governor
Don’t be a modafucking Hypocrite
Use your time well before its too late
stop the envy,
Don’t come and say those your modafucking words to my face.
Ah Eh! Ah Eh!! Say dem say we be Fvck Boiz
“Awa loye”
Ah Eh! Ah Eh!! Say dem say we be Fvck Boiz
“Won ni won pe”
Ah Eh! Ah Eh!! Say dem say we be Fvck Boiz
“Awa loye”
Ah Eh! Ah Eh!! we agreed we are Fvck Boiz
omo nla “GAFARI” washere, hmmmmm washere,
“NICE GEE” washere, hmmmmm washere,
“HIPHOP PROPHET” washere, hmmmmm washere,
“HUSTLE BOY” washere, hmmmmm washere,
Dem say we be Fvck Boiz, and
We agreed we are Fvck Boiz
“Ah Huu”
S-M-G, bami pa beat yen koni kulu kulu kulu….

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*